07051222158

  • HOME
  • MUSIC
  • FUJI MUSIC
  • GOSPEL MUSIC
  • VIDEO
  • FREE BEAT
  • News
  • COMEDY
  • ENTERTAINMENT
  • DJ Mixtape
  • NS TV
  • NAIJASPAM TV

2021 prophecy by Nigerian pastors: Wetin Daddy G.O, Oyedepo, TB Joshua and oda pastors dey predict for di new year

January 3, 2021 02NET News 0

As di new year don land, plenti gospel preachers don release prophecies of wetin pipo go expect for year 2021.

Di year wey just pass bin dey hard for a lot of pipo around di world and dem dey look forward to dia pastors for informate on weda 2021 go sweet for dem or na extra work

Most times, di prophesies dey happen for crossover services into di new year.

Wetin di pastors don tok about 2021

BISHOP OYEDEPO

Bishop Oyedepo say dis year go dey full of surprises.

“From 2021, you shall not wander in life again. You shall not know disappointments in 2021”.

“Your dramatic change of story shall come in 2021. Those affliction you are used to will not follow you to the year 2021” Oyedepo for im cross over service preach for topic “We Are On Di Way To Our Promised Land’, e say di devil dey use di Covid-19 pandemic to come afta di church”.

According to him “no online substitute dey for physical Christian fellowship”.

Oyedepo add say “Men and brethren, dia is nothing in Covid-19. One of di governors dey make statement recently and said, ‘We have only had five cases since the noise began. So, where is Covid-19”.

DADDY G.O.

Pastor E. A. Adeboye of Redeemed Christian Church of God for im new year prophecies say plenti of di tins wey happun for 2020 go carry leg enta 2021.

crossover service

WIA DIS FOTO COME FROM,GOOGLE/RCCG

E say “for evri vaccine wey dem create for Covid1-9, di variant go come out,” and im say dis go kontinu till evribodi gree say “na only God fit give safety”.

For im January one message say dis year go dey full of testimonies of Gods goodness and dat Nigerians go hear sounds from heaven.

E say “remain faithful to your decision to follow Jesus through out dis year and your mouth go dey full of testimonies of God’s goodness”.

PROPHET TB JOSHUA

Di controversial prophet no release any clear prophecy about 2021 but im tok say God give am mandate to release anointing water and anointing sticker wey pipo go use protect demsefs.

E claim say im go mountain wia God giv am new year prophecies wey im go release later after e don study am well well.

Di prophet say di tins wey Covid-19 don destroy go dey clearer for year 2021.

PRIMATE BABATUNDE ELIJAH AYODELE

Dis na anoda controversial prophet wey don chook mouth inside plenti national issues in di past.

For interview wit local tori pipo Sun, di general overseer of Inri Evangelical Spiritual Church say 2021 go dey tough pass 2020 say make Nigerians dey pray well well.

E say even though di Covid-19 vaccine go work effectively, coronavirus go still spread more and e go make Nigeria shutdown again.

Di prophet say na around a September di virus go begin go down.

We observe say some of di preachers dey careful wit dia prophecy as to wetin year 2021 carry come, dis fit be sake of say pipo dey yab di 2020 prophecies wey dem release and e no happun as dem tok am.

Evri end / beginning of di year plenti Nigerians dey troupe go end of year cross over service where preachers dey turn to prophet dey tell dem wetin to expect di next year, but e shock pipo as plenti of di year 2020 prophecies no mention di arrival of covid19 and how e take rearrange di world.

  • 2021 prophecy by Nigerian pastors: Wetin Daddy G.O
  • Oyedepo
  • TB Joshua and oda pastors dey predict for di new year
Previous

DO YOU KNOW YOU CAN GET AN ACRE(6plot) FOR JUST 500K?. ASK ME HOW

Next

MUSIC VIDEO: Oje _ Lacrown Ft Destiny Boy

Be the first to comment

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published.


*

*


Newsletter

NAIJASPAM

NAIJASPAM.COM SOCIAL MEDIA CONTACT LINKS

NEED SPEAKERS FOR YOUR EVENTS?

BUY OR RENT FROM US

  • Mixtape: Dj Scratch Ibile – Welcome 2021 Mixtape

    Mixtape: Dj Scratch Ibile – Welcome 2021 Mixtape Mixtape: Dj Scratch Ibile – Welcome 2021 Mixtape Tracklists Intro Lil Kesh Ft Fireboy – Love Like […]

  • DJ Ozzytee Ft. Little Zino x Tee Smart x Easyboi & Danny West – Eko (Lagos) Mp3 

    DJ Ozzytee Ft. Little Zino x Tee Smart x Easyboi & Danny West – Eko (Lagos) Mp3 DJ Ozzytee Ft. Little Zino x Tee Smart […]

  • MUSIC: D’Banj – Ikébè

    MUSIC : D’Banj – Ikébè D’Banj – Ikébè http://Naijaspam.com/wp-content/uploads/2021/01/D_Banj_Ik_b_-_Ik_b__(Naijaspam.com).mp3 DOWNLOAD

  • Music] Oritse Femi – Gbedu

    Music] Oritse Femi – Gbedu Music] Oritse Femi – Gbedu http://Naijaspam.com/wp-content/uploads/2021/01/Oritse_Femi_Gbedu_-_Gbedu_(Naijaspam.com).mp3 DOWNLOAD

  • Music] DJ Manuel – My Life ft. Zlatan

    Music] DJ Manuel – My Life ft. Zlatan DJ Manuel – My Life ft. Zlatan http://Naijaspam.com/wp-content/uploads/2021/01/DJ_Manuel_My_Life_ft_Zlatan_-_My_Life_ft_Zlatan_(Naijaspam.com).mp3 DOWNLOAD

  • DJ Kenny-Lucky Dube Mix-08075087299.mp3

    DJ Kenny-Lucky Dube Mix-08075087299.mp3 DJ Kenny-Lucky Dube Mix http://Naijaspam.com/wp-content/uploads/2021/01/DJ_Kenny-Lucky_Dube_Mix-08075087299mp3_-_Lucky_Dube_(Naijaspam.com).mp3 DOWNLOAD MP3

  • MUSIC:professional_Adonipa

    MUSIC:professional_Adonipa professional_Adonipa DOWNLOAD

  • 02NET_BELIEVE

    02net ft 502

    02net_Believe ft 502 NEW SONG FORM O2NET _CEO ABEL GOD ROCORD DOWNLOAD

  • MUSIC: MOSCO DEE 4KIN4

    MUSIC: MOSCO DEE 4KIN4 “4 KIN 4” from Prod By T.blade Beatz by Moscow-Dee. Released: 2020. Genre: Blues   DOWNLOAD

  • [Music] Ozzybee x Teni – Omah Baby

    [Music] Ozzybee x Teni – Omah Baby [Music] Ozzybee x Teni – Omah Baby http://Naijaspam.com/wp-content/uploads/2021/01/Ozzybee_x_Teni_Omah_Baby_-_Omah_Baby_(Naijaspam.com).mp3 DOWNLOAD

  • Nigerians to pay N15,000, other charges to correct NIN details, says NIMC

    Nigeria’s National Identity Management Commission has said correction of details in the National Identity Number (NIN) will attract varying charges. The charge, according to NIMC […]

  • [Music] Apex x Bionic Ft. Slimcase – Passmark

    [Music] Apex x Bionic Ft. Slimcase – Passmark [Music] Apex x Bionic Ft. Slimcase – Passmark Listen Below:- DOWNLOAD

  • Sina Rambo Ft. Davido, Kampbell – Kosomono Remix

    Sina Rambo Ft. Davido, Kampbell – Kosomono Remix Sina Rambo Ft. Davido, Kampbell – Kosomono Remix http://Naijaspam.com/wp-content/uploads/2021/01/Sina_Rambo_Ft_Davido_Kampbell_Kosomono_Remix_-_Kosomono_Remix_(Naijaspam.com).mp3   DOWNLOAD

  • MUSIC VIDEO: Oje _ Lacrown Ft Destiny Boy

    MUSIC VIDEO: Oje _ Lacrown Ft Destiny Boy MUSIC VIDEO: Oje _ Lacrown Ft Destiny Boy DOWNLOAD MP3 DOWNLOAD MP4

  • 2021 prophecy by Nigerian pastors: Wetin Daddy G.O, Oyedepo, TB Joshua and oda pastors dey predict for di new year

    As di new year don land, plenti gospel preachers don release prophecies of wetin pipo go expect for year 2021. Di year wey just pass […]

  • DO YOU KNOW YOU CAN GET AN ACRE(6plot) FOR JUST 500K?. ASK ME HOW

    DO YOU KNOW YOU CAN GET AN ACRE(6plot) FOR JUST 500K?. ASK ME HOW This is not an Advert-but a lifetime Opportunity. How would you […]

  • *Djozzytee Ft DJ Pato Banks x Citytrendtv – (KPK) Ko Por Ke Free Beat*

    *Djozzytee Ft DJ Pato Banks x Citytrendtv – (KPK) Ko Por Ke Free Beat* *Djozzytee Ent.World Present* Top Trending Nigerian Beat Maker,D Refix King *Djozzytee* […]

  • Musicmobiltv Ft DJ Mayor Kay – The Beginning Of New Year Mix

    DJ Mayor Kay – The Beginning Of New Year Mix Musicmobiltv Ft DJ Mayor Kay – The Beginning Of New Year Mix Don’t forget to […]

  • DJ Ozzytee ft. Sheyflex — Gbe Baba (Refix)

    DJ Ozzytee ft. Sheyflex — Gbe Baba (Refix) DJ Ozzytee ft. Sheyflex — Gbe Baba (Refix) http://Naijaspam.com/wp-content/uploads/2020/12/DJ_Ozzytee_ft_Sheyflex_Gbe_Baba_Refix_-_Gbe_Baba_Refix__(Naijaspam.com).mp3 DOWNLOAD

  • DJ YK FT. DAVIDO – TULE DANCE BEAT

    DJ YK FT. DAVIDO – TULE DANCE BEAT DJ YK FT. DAVIDO – TULE DANCE BEAT MP3 DOWNLOAD DJ YK Beat teams up with davido to drop another free […]

  • [Music] Broda Shaggi – Happy Day

    [Music] Broda Shaggi – Happy Day [Music] Broda Shaggi – Happy Day http://Naijaspam.com/wp-content/uploads/2020/12/Broda_Shaggi_Happy_Day_-_Happy_Day_(Naijaspam.com).mp3 DOWNLOAD

  • Shadykarz – BabyLon

    Shadykarz-BabyLon Shadykarz – BabyLon http://Naijaspam.com/wp-content/uploads/2020/12/Shadykarz_BabyLon_-_BabyLon_(Naijaspam.com).mp3 DOWNLOAD

  • LaCrown Ft. Destiny Boy – Oje

    LaCrown Ft. Destiny Boy – Oje LaCrown Ft. Destiny Boy – Oje http://Naijaspam.com/wp-content/uploads/2020/12/LaCrown_Ft_Destiny_Boy_Oje_-_Oje_(Naijaspam.com).mp3 DOWNLOAD

  • Krizbeatz Ft. Reekado Banks & Rayvanny – Aminah

    Krizbeatz Ft. Reekado Banks & Rayvanny – Aminah Krizbeatz Ft. Reekado Banks & Rayvanny – Aminah http://naijaspam.com/wp-content/uploads/2020/12/Krizbeatz_Ft_Reekado_Banks_Rayvanny_Aminah_-_Aminah_(Naijaspam.com).mp3 DOWNLOAD

  • Krizbeatz Ft. Tekno, Harmonize & Dj Tira – Coco Deluxe

    Krizbeatz Ft. Tekno, Harmonize & Dj Tira – Coco Deluxe Krizbeatz Ft. Tekno, Harmonize & Dj Tira – Coco Deluxe http://Naijaspam.com/wp-content/uploads/2020/12/Krizbeatz_Ft_Tekno_Harmonize_Dj_Tira_Coco_Deluxe_-_Coco_Deluxe_(Naijaspam.com).mp3 DOWNLOAD

  • Krizbeatz – Happy Deluxe

    Krizbeatz – Happy Deluxe Krizbeatz – Happy Deluxe http://Naijaspam.com/wp-content/uploads/2020/12/Krizbeatz_Happy_Deluxe_-_Happy_Deluxe_(Naijaspam.com).mp3 DOWNLOAD

  • Runtown – If E Happen For Lagos

    Runtown – If E Happen For Lagos Runtown – If E Happen For Lagos http://Naijaspam.com/wp-content/uploads/2020/12/Runtown_If_E_Happen_For_Lagos_-_If_E_Happen_For_Lagos_(Naijaspam.com).mp3 DOWNLOAD

  • MUSIC: Portable Eku Igara

    MUSIC: Portable Eku Igara Portable Eku Igara Prod by it’z mdot Out Now African Mafian music 🎶 Movement jor http://Naijaspam.com/wp-content/uploads/2020/12/Portable_Eku_Igara_-_Eku_Igara_(Naijaspam.com).mp3 DOWNLOAD

  • P.Priime Ft. Teni – Come And See

    P.Priime Ft. Teni – Come And See P.Priime Ft. Teni – Come And See http://Naijaspam.com/wp-content/uploads/2020/12/PPriime_Ft_Teni_Come_And_See_-_Come_And_See_(Naijaspam.com).mp3 DOWNLOAD

  • [Music] Goldboy TML Ft. Zinoleesky – Ayanfe

    [Music] Goldboy TML Ft. Zinoleesky – Ayanfe [Music] Goldboy TML Ft. Zinoleesky – Ayanfe Listen below:- DOWNLOAD

  • Dj Consequence Ft. Oxlade & Bella Shmurda – Lungu Riddim

    Dj Consequence Ft. Oxlade & Bella Shmurda – Lungu Riddim Dj Consequence Ft. Oxlade & Bella Shmurda – Lungu Riddim http://Naijaspam.com/wp-content/uploads/2020/12/Dj_Consequence_Ft_Oxlade_Bella_Shmurda_Lungu_Riddim_-_Lungu_Riddim_(Naijaspam.com).mp3 DOWNLOAD

  • Dj Consequence Ft. Nifty & Abstraktt – Floss

    Dj Consequence Ft. Nifty & Abstraktt – Floss Dj Consequence Ft. Nifty & Abstraktt – Floss http://Naijaspam.com/wp-content/uploads/2020/12/Dj_Consequence_Ft_Nifty_Abstraktt_Floss_-_Floss_(Naijaspam.com).mp3   DOWNLOAD

  • Dj Consequence feature Hanujay On “Uber Refix“

    Dj Consequence feature Hanujay On “Uber Refix“ Dj Consequence feature Hanujay On “Uber Refix“ http://Naijaspam.com/wp-content/uploads/2020/12/Dj_Consequence_feature_Hanujay_On_Uber_Refix_-_Uber_Refix__(Naijaspam.com).mp3 DOWNLOAD

  • Dj Consequence Ft. Lyta & Buju – Sade

    Dj Consequence Ft. Lyta & Buju – Sade Dj Consequence Ft. Lyta & Buju – Sade http://Naijaspam.com/wp-content/uploads/2020/12/Dj_Consequence_Ft_Lyta_Buju_Sade_-_Sade_(Naijaspam.com).mp3 DOWNLOAD

  • Dj Consequence Ft. Bad Boy Timz – Soju

    Dj Consequence Ft. Bad Boy Timz – Soju Dj Consequence Ft. Bad Boy Timz – Soju http://Naijaspam.com/wp-content/uploads/2020/12/Dj_Consequence_Ft_Bad_Boy_Timz_Soju_-_Soju_(Naijaspam.com).mp3 DOWNLOAD  

  • Dj Consequence Ft. DNA – Adora

    Dj Consequence Ft. DNA – Adora Dj Consequence Ft. DNA – Adora http://Naijaspam.com/wp-content/uploads/2020/12/Dj_Consequence_Ft_DNA_Adora_-_Adora_(Naijaspam.com).mp3 DOWNLOAD

  • Dj Consequence Ft. Brown Joel & MC Fish – Enter

    Dj Consequence Ft. Brown Joel & MC Fish – Enter Dj Consequence Ft. Brown Joel & MC Fish – Enter http://Naijaspam.com/wp-content/uploads/2020/12/Dj_Consequence_Ft_Brown_Joel_MC_Fish_Enter_-_Enter_(Naijaspam.com).mp3 DOWNLOAD

  • Dj Consequence Ft. Victony – Bad Mami

    Dj Consequence Ft. Victony – Bad Mami Dj Consequence Ft. Victony – Bad Mami http://Naijaspam.com/wp-content/uploads/2020/12/Dj_Consequence_Ft_Victony_Bad_Mami_-_Bad_Mami_(Naijaspam.com).mp3   DOWNLOAD

  • Music] Wande Coal – Old Soldier ft. Kel P

    Music] Wande Coal – Old Soldier ft. Kel P Music] Wande Coal – Old Soldier ft. Kel P http://Naijaspam.com/wp-content/uploads/2020/12/Wande_Coal_Old_Soldier_ft_Kel_P_-_Old_Soldier_ft_Kel_P_(Naijaspam.com).mp3 DOWNLOAD

  • Cheque Ft. Davido, Wale – Zoom (Remix)

    Cheque Ft. Davido, Wale – Zoom (Remix) Cheque Ft. Davido, Wale – Zoom (Remix) http://Naijaspam.com/wp-content/uploads/2020/12/Cheque_Ft_Davido_Wale_Zoom_Remix_-_Zoom_Remix__(Naijaspam.com).mp3 DOWNLOAD

  • FREE BEAT DJ OZZYTEE GBEDU DRUM TALK

    FREE BEAT DJ OZZYTEE GBEDU DRUM TALK Djozzytee Ent.World Present The Nigerian World Famous Beat Maker Djozzytee Is Here With Another Stunning Beat Tittled *(Gbedu […]

  • MUSIC: SUNUY ZEE Believe(Prod. Hizzyben BeatCu

    MUSIC: SUNUY ZEE Believe(Prod. Hizzyben BeatCu MUSIC: SUNUY ZEE Believe(Prod. Hizzyben BeatCu http://Naijaspam.com/wp-content/uploads/2020/12/SUNUY_ZEE_Believe_Prod_Hizzyben_BeatCu_-_Believe_Prod_Hizzyben_BeatCu_(Naijaspam.com).mp3 DOWNLOAD  

  • IBILE CODEDJAH JEHOVAH .Mix & master by OM DJ Addphem

    MUSIC:IBILE CODEDJAH JEHOVAH .Mix & master by OM DJ Addphem IBILE CODEDJAH JEHOVAH .Mix & master by OM DJ Addphem http://Naijaspam.com/wp-content/uploads/2020/12/IBILE_CODED_JAH_JEHOVAH_-_JAH_JEHOVAH_(Naijaspam.com).mp3 DOWNLOAD

  • Davido – No Drama

    Davido – No Drama Davido – No Drama http://Naijaspam.com/wp-content/uploads/2020/12/Davido_No_Drama_-_No_Drama_(Naijaspam.com).mp3 DOWNLOAD

  • Various Artists – Shining

    Various Artists – Shining Various Artists – Shining http://Naijaspam.com/wp-content/uploads/2020/12/Various_Artists_Shining_-_Shining_(Naijaspam.com).mp3 DOWNLOAD

  • Music] Tunde Ednut – Jingle Bell Ft. Davido, Tiwa Savage & Seun Kuti

    Music] Tunde Ednut – Jingle Bell Ft. Davido, Tiwa Savage & Seun Kuti Music] Tunde Ednut – Jingle Bell Ft. Davido, Tiwa Savage & Seun […]

  • Abramsoul Ft. Otega – Ezero Cap (No Cap)

    Abramsoul Ft. Otega – Ezero Cap (No Cap) Abramsoul Ft. Otega – Ezero Cap (No Cap) http://Naijaspam.com/wp-content/uploads/2020/12/Abramsoul_Ft_Otega_Ezero_Cap_No_Cap_-_Ezero_Cap_No_Cap__(Naijaspam.com).mp3 DOWNLOAD

  • DJ Fizzy Ft. Baddy Osha, Slimcase & CDQ – Bad Boy

    DJ Fizzy Ft. Baddy Osha, Slimcase & CDQ – Bad Boy DJ Fizzy Ft. Baddy Osha, Slimcase & CDQ – Bad Boy http://Naijaspam.com/wp-content/uploads/2020/12/DJ_Fizzy_Ft_Baddy_Osha_Slimcase_CDQ_Bad_Boy_-_Bad_Boy_(Naijaspam.com).mp3   DOWNLOAD

  • Baddy Oosha Ft. Small Doctor – 2020

    Baddy Oosha Ft. Small Doctor – 2020 Baddy Oosha Ft. Small Doctor – 2020 http://Naijaspam.com/wp-content/uploads/2020/12/Baddy_Oosha_Ft_Small_Doctor_2020_-_2020_(Naijaspam.com).mp3 DOWNLOAD

  • Idowest Ft. Zlatan – NGNP (No Girlfriend No Problem)

    Idowest Ft. Zlatan – NGNP (No Girlfriend No Problem) Idowest Ft. Zlatan – NGNP (No Girlfriend No Problem) http://Naijaspam.com/wp-content/uploads/2020/12/Idowest_Ft_Zlatan_NGNP_No_Girlfriend_No_Problem_-_NGNP_No_Girlfriend_No_Problem__(Naijaspam.com).mp3 DOWNLOAD

Copyright © 2021 | WordPress Theme by MH Themes